Monday, 30 September 2024

NAIJA PASTOR DEY USE CUTLASS CHASE EVIL SPIRIT AWAY

Di bible yarn se di kingdom of God ‘sufferret’ violence, and di violent ‘taketh’ it by faya, by force, in case you still never understand, see dis Naija pastor and im members with cutlass to chase all di devil plus evil spirit away.

According to wetin dem write for di pishure wey don go viral for social media, na devil dem dey chase so. If you be devil, and you nor dey fear, near dis church, if you come back alive, make you know se Goodluck no lost election for 2015.

News Letter

Subscribe our Email News Letter to get Instant Update at anytime

About Oases News

OASES News is a News Agency with the central idea of diseminating credible, evidence-based, impeccable news and activities without stripping all technicalities involved in news reporting.